
'Shoot dia leg' - Kenya president order police to control violent protests
Kenya President William Ruto don order police to shoot protesters for leg wey dey target businesses, e tell police say make dem no kill dem but wound dem. UN and human rights groups bin accuse di police of using too much force for di recent wave of anti- …